Wednesday, February 18, 2015

JUST 4 LOL


















WARRI BIBLE IS OUT...grab Ur copy nw!!!

Sample version:
ENG:- As it is written in the Bible.
WARRI:-As dem yan for Bible
ENG:- Jesus entered d boat wit his disciples.
WARRI:- Bros J cum enta canoe wit him padi dem.
ENG:- As d boat was sailing, there was a great storm.
WARRI:- As d canoe dey move, na im yawa cum gas.
ENG:- The storm was so great dat it was like awhirlwind.
WARRI:- As d yawa dey gas na im kasala burst join.
ENG:- The disciples became so afraid dat dey shoutedMaster! Master!!
WARRI:- Na im liver fail him padi dem, na im dey begindey hala...Bros eh! Bros eh!!
ENG:- Jesus got up ND calmed down d wind.
WARRI:-Na so Bros J gt up com arrange d mata.
ENG:-he turned to his disciples ND said, oh ye wit littlefaith.
WARRI:- Na im Bros J com look him padi dem shakehim head, com provoke...“O BOI UNA FALL MY HAND".
ENG:- The disciples replied nd said “WAT MANNER OFMAN IS THIS? WARRI:- him padi dem com hala “SHOOO...Bros J,which levels naa? U winsh???.....